Skip to content
Home » Lyrics of “Loner” by Bella Shmurda

Lyrics of “Loner” by Bella Shmurda

Loner Lyrics by Bella Shmurda

Everything is different
Since you left me oh
I cannot pretend
boy i go try my best

oh oh oh oh
It’s me against the world
Ise oluwa ni mo fi stand tall
Now everybody dey hear my song

See also  Matt Citron: Melt [LYRICS]

Orin tin ba ko aiye magbo
Haa halleluyah, pray for my mother
and my brothers since i be loner oh

x2

oh hu oh oh (oh hu oh oh)
Me I thank God i still dey on top
Shey be na me dem dey chase comot
Dangote we dey share domot
I like my peace and i love my joy

Listen and download latest songs of Bella Shmurda with lyrics on NaijaBuzz300.com. The complete official lyrics for this song are not yet available. Please stay tuned for updates.

Share with friends

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *